Connect with us
X
Categories:

General

[Music] African China – Amen

Published

on

Share this post:

African China

If the thing no dey fall person hand, just kuku know say na from African China side the thing dey come from! Orile people! Una ready for this one too so? Ngwa take am for this song by African China wey him titled by “Amen“.

Amen” by African China na song wey don tey small sha o… Cos na since 2015 him be don release am. But as you mah sef kukuma know say good music no dey tire person hear, na wetin us for here at All Naija Entertainment to come carry am give una.

Hope say you ready for this one so? Ngwa carry your earpiece put for ear take knack this one. No forget put your comment for the box wey dey down below so.. We ready to answer you anytime anyday!

Ngwa Download Am! Share Am! Enjoy Am!!!

Listen Below:

 

Get African China – Amen

Stream African China – Amen On Youtube

Download Song African China – Amen Mp3/Audio

Some Quotable Lyrics

People wey no want make we see the light
Make thunder fire dem o!
Amen!

Poverty dey threaten us
Girlfriend sef dey threaten us


Get More Stories Like This On: Facebook: @AllNaijaEntertainment, Twitter: @AllNaijaEntertainment
Click to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *



Join "ANE sabi" clique

Don't miss a thing, get ogbonge ANE latest updates to fuel your conversation daily.