Connect with us
X
Categories:

ANE Stories

[STORY] ADVENTURES OF BIG T (Episode 04)

Published

on

Share this post:

ADVENTURES OF BIG T

Episode 04.

…open the door I wan vex die wen na dis my neigbour dey disturb my peace like epan fly, wetin happen Silas. “Big T no vex oo abeg boorow me that ‘2 Kings albulm’ so I fit play am” Silas dey yarn. Ok I done here but take this 500 take go buy your own for White Store.

“Big T you do well oo, God go bless you. My love na one of my padi be dat oo, so make we chop. I almost chew my finger join as I eat finish, the food sweet like wetin dem use Aginomoto join Vedan maggi cook. Na eem I remember say I never call Fumnanya today, I con give my yoruba love exccuse go call the babe. As me and Fumnanya talk for phone for like 10 minutes, she be dey para for me but I don cool her down, wen she say she go like com my place wic I know say ee go spoil package, I just tell her say I dey run some tins for my room wey concern my work and we go meet tomorow.

I use style buy chocholate wey my yoruba love like well, me just open the door, I con see wetin fit cause earthquake for man head, my yoruba love just were only p*nt and bra, dis girl I dey sure say na valentine day her parent agree to do am, because she dey beautiful and dat her behind fit make Timaya feature Beyonce for the remix of ‘UKU’. Next thing she waka come were I dey con hug me, use one hand take lock the door, my mind just dey play blues because ee don tey wen I bang last. “Baby it seems your avoiding me since I came to your …”Seyi dey yarn. I no even let her talk finish as I kiss her soft lips wey be like bread wey don soak water, the kiss just dey cent for the full room wen I hijack her go bed. The wey she dey smile be like person wey win lottery.

I pull her bra wey dey hide her br*ast, chia! See as the thing stand like defender wey won block free kick. I start to dey use tongue dey ticke n cirle her n*pple and my other hand dey press the second br*ast, con leak her ear enter her neck, wen my hand don already dey untop her p*nt, dey rub her p*ssy. As I wan pull her p*nt comot she con say she won suck my d*ck aka ‘spatarcus kill dem all’, her mouth rap my d*ck, my head ring as if na china phone. Time don reach to act part two, na so I part her leg con use my tongue greet her p*ssy, she don dey scatter my hair as if something loss there, she con dey scream oo, na eem I con slot my d*ck small small inside hey honey pot. I rock am well, do differnt style until I pour put for her body.

My yoruba girl just chin gum my body for bed and still dey use my bear bear dey play. My phone con dey ring, na Obehi dey call me, she be church member and my very good friend. Hello oh baby, how you dey na. “Good evening Brother Timothy am doing great” Obehi dey yarn. So na wetin dey for me. “Noting really, just called to check on you and peharps you weren’t present for this thursday service” Obehi dey yarn. Abeg no mind me joor, na work cos am but I go show face for church tomorrow. “Ok, tomorrow is our youth sunday and have a lovely night” Obehi dey yarn. You do well, sleep well oo. Sleep na one kind thing wey fit make person late go church. Morning tins oo, church mode activated, as my yoruba love dey tidy house, me go buy wetin person go chop.

…The service na helele, dat Pastor Deborah dey preach wela but the topic na the type wey won make me close my yoruba love ear, na premarital sex she dey talk about. Well the day done dey fly as usual, flexing must dey as my yoruba love dey commot today. Na so we ball in enter ‘Olori 19’ Bush Bar Lounge, we drink, swim and con round everything up with better s*x for the room wey we lodge. As I wan dey excort her dey go park, I con use ATM take vommit 10K for my babe as transport, she just reject am say make I no worry, say money full her hand. My mind no sweet but no be her first time she dey do me this thing. Na so we do our goodbye loving kiss for park like say na hollywood film we dey shoot, all eyes on me as I con still dey watch as her bus take leave park.

My wallet swell up and I no get wetin I won go do for house, na so I call Ufusky ma real computer geek, ee talk say he dey one bar like dat make I con hook up there. Ee no too tey wey my yoruba love call me say she done reach her place, we still talk well for phone, join the happiness say she no flash me this time.

After many bottles of beer with one point and kill goat, my eyes done red, the state wey I dey I don high pass Kilimanjaro. I hail my people for table say I done dey go house. Me enter my lonely street, no human being noise at all na just crickets and rats sound I dey hear. “Ogbeni wa si ibe bi *guy man come this place*” areaboys voice. My body no even respond becasue I think say na Olamide song I dey hear ‘Voice of the Steet’. Next thing na just two slap update my status, all the drink wen I done dey drink since clear from my eyes. Na four yoruba guys wey carry igbo dey smoke, dey my front. Na so I remeber the money wey dey my wallet and I need to discharge.

I push one of the guys take clear road as I dey run like Usain Bolt, my leg dey touch my head wen I notice say dem no dey pursue me again. As I dey happy na so I go match dog wey dey sleep, see me see gobe, the battalion of dogs wey con dey chase me, fit pursue those missing girls come out for Sambisa forest. Na my run con enter jar two as if na ‘Tunde on the Run’ wey be one story wey I read for secodary school, the guy run oo but for this place na me run pass am. As I won divert enter one safe place na so I go slip my leg, con fall knack NEPA pole.
To Be Continued….. . . .


Get More Stories Like This On: Facebook: @AllNaijaEntertainment, Twitter: @AllNaijaEntertainment
Click to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Chief Oyerigha Echo Toikumoh - The Earlier The Better
Music2 months ago

[Music] Chief Oyerigha Echo Toikumoh – The Earlier The Better

Enzo Maresca and Mikel Arteta stated they will not take Pep Guardiola's place at Manchester City
Sports2 months ago

Enzo Maresca and Mikel Arteta stated they will not take Pep Guardiola’s place at Manchester City

Alan Shearer reckons Liverpool star is ‘not going to get better’
Sports2 months ago

Alan Shearer reckons Liverpool star is ‘not going to get better’

NECO examiners threaten nationwide protest over unpaid entitlements
News2 months ago

NECO examiners threaten nationwide protest over unpaid entitlements

Jonathan congratulates Trump on historic election win
News2 months ago

Jonathan congratulates Trump on historic election win

Peter Obi can become president in 2027 — Yunusa Tanko
News2 months ago

Peter Obi can become president in 2027 — Yunusa Tanko

Dua Lipa forced to cancel show after ‘unforeseen safety issues’
Entertainment2 months ago

Dua Lipa forced to cancel show after ‘unforeseen safety issues’

Uzoamaka Onuoha wins Best Female Performance in a feature at AFRIFF 2024
Entertainment2 months ago

Uzoamaka Onuoha wins Best Female Performance in a feature at AFRIFF 2024

'Phoenix Fury' bags Best Film award at the 13th edition of AFRIFF
Entertainment2 months ago

‘Phoenix Fury’ bags Best Film award at the 13th edition of AFRIFF

Vivo begins teasing new Dimensity 9400 flagships internationally
Technology2 months ago

Vivo begins teasing new Dimensity 9400 flagships internationally

Google Pixel 11 and Pixel 11 Pro may trade performance gains for longer battery life
Technology2 months ago

Google Pixel 11 and Pixel 11 Pro may trade performance gains for longer battery life

Manchester United players warned ‘only one is safe’ under Ruben Amorim
Sports2 months ago

Manchester United players warned ‘only one is safe’ under Ruben Amorim

Austin DeAnda given impromptu makeover after he is forced to have haircut in the middle of fight
Sports2 months ago

Austin DeAnda given impromptu makeover after he is forced to have haircut in the middle of fight

IG orders punishment for errant cops
News2 months ago

IG orders punishment for errant cops

Be ready to recover stolen mandate — Ighodalo tells PDP
News2 months ago

Be ready to recover stolen mandate — Ighodalo tells PDP

No part of Ogun will be ceded under my watch — Dapo Abiodun
News2 months ago

No part of Ogun will be ceded under my watch — Dapo Abiodun

Ruger calls out auto tune and hype culture in music
Entertainment2 months ago

Ruger calls out auto tune and hype culture in music

I hate to play same role repeatedly — Actress Bimbo Akintola
Entertainment2 months ago

I hate to play same role repeatedly — Actress Bimbo Akintola

Fans split on Davido, Wizkid, and Burna Boy's Grammy nominations.
Entertainment2 months ago

Fans split on Davido, Wizkid, and Burna Boy’s Grammy nominations

Samsung Galaxy S25 Slim: Leaker reveals launch details for Samsung's rival iPhone 17 Air
Technology2 months ago

Samsung Galaxy S25 Slim: Leaker reveals launch details for Samsung’s rival iPhone 17 Air

Realme names first smartphone to get Android 15 beta worldwide
Technology2 months ago

Realme names first smartphone to get Android 15 beta worldwide

England interim manager tipped for surprise Premier League job
Sports2 months ago

England interim manager tipped for surprise Premier League job

Hakim Ziyech mocks Israeli supporters attacked in Amsterdam
Sports2 months ago

Hakim Ziyech mocks Israeli supporters attacked in Amsterdam

Court jails seven for internet fraud in Kaduna
News2 months ago

Court jails seven for internet fraud in Kaduna

Edo APC criticizes Obaseki’s last-minute appointments
News2 months ago

Edo APC criticizes Obaseki’s last-minute appointments

Edo PDP announces caretaker committee
News2 months ago

Edo PDP announces caretaker committee

Tems makes history after securing 3 nominations for the 67th Grammys
Entertainment2 months ago

Tems makes history after securing 3 nominations for the 67th Grammys

Beyoncé surpasses Jay-Z to become the most nominated artist in Grammy history
Entertainment2 months ago

Beyoncé surpasses Jay-Z to become the most nominated artist in Grammy history

Davido, Wizkid, Tems, Asake make 2025 Grammy nominations
Entertainment2 months ago

Davido, Wizkid, Tems, Asake make 2025 Grammy nominations

Davido, Wizkid, Tems, Asake make 2025 Grammy nominations
Entertainment2 months ago

2025 GRAMMY: Academy unveils category changes ahead of nomination event

The Pastor Daughter Story by Miriam Edem _ ANE Story
ANE Stories2 months ago

[STORY] THE PASTOR’S DAUGHTER (Final Episode 13)

The Pastor Daughter Story by Miriam Edem _ ANE Story
ANE Stories2 months ago

[STORY] THE PASTOR’S DAUGHTER (Episode 12)

The Pastor Daughter Story by Miriam Edem _ ANE Story
ANE Stories2 months ago

[STORY] THE PASTOR’S DAUGHTER (Episode 11)

The Pastor Daughter Story by Miriam Edem _ ANE Story
ANE Stories2 months ago

[STORY] THE PASTOR’S DAUGHTER (Episode 10)

The Pastor Daughter Story by Miriam Edem _ ANE Story
ANE Stories2 months ago

[STORY] THE PASTOR’S DAUGHTER (Episode 09)

The Pastor Daughter Story by Miriam Edem _ ANE Story
ANE Stories2 months ago

[STORY] THE PASTOR’S DAUGHTER (Episode 08)

The Pastor Daughter Story by Miriam Edem _ ANE Story
ANE Stories2 months ago

[STORY] THE PASTOR’S DAUGHTER (Episode 07)

The Pastor Daughter Story by Miriam Edem _ ANE Story
ANE Stories2 months ago

[STORY] THE PASTOR’S DAUGHTER (Episode 06)

The Pastor Daughter Story by Miriam Edem _ ANE Story
ANE Stories2 months ago

[STORY] THE PASTOR’S DAUGHTER (Episode 05)

The Pastor Daughter Story by Miriam Edem _ ANE Story
ANE Stories2 months ago

[STORY] THE PASTOR’S DAUGHTER (Episode 04)

ANE Billboard Hots



Join "ANE sabi" clique

Don't miss a thing, get ogbonge ANE latest updates to fuel your conversation daily.