Connect with us
Categories:
X

ANE Stories

[STORY] ADVENTURES OF BIG T (Episode 08)

Published

on

Share this post:

ADVENTURES OF BIG T

Episode 08.
Na so I call my mummy with another phone. “Hello, am in the hospital now” my malle dey talk. Wetin you dey find there by this time or them they share mosquito net for the place.

“Not at all, you dad was attacked by strange men, they shot him twice, I pray he survive it” my malle dey talk. Mummy abeg hold body well oh, I dey come meet una very soon. As I make the call finish, me know let her know wetin do me so if fit avoid stories that touch. I just beg the guy say I wan use the first phone he no gree until I forward am 4K.

My waka now na to go see Ufosky my computer geek, because ee get wetin I want make him do for me. As I drive reach him compound, I just look the motor well well, Whether I go see anything wey fit give me better clue, I just no understand because the motor be like wetin them gbab from another person, na so I vex carry the wallet.
I knock Ufousky compound gate, so tey na stone I con dey use. “Kia who I be for there” Gate man dey yarn. Na me Big T. “Me say Big Tree, walai here no be forest” Gate man dey yarn. Suleman you know remember me again, abeg na Ufousky I dey find. “Make I come tomorrow, you go see am for Ufosky” Gate man dey yarn. Oh this aboki won spoil my show oo. Hmmmmmmm na so I say ‘SAI BABA!’. “SAI BUHARI” Gate man dey yarn. As he take open the gate for me, I just happy.

The compound na four flats, as I knock the door, Ufousky open am sharp sharp. As I enter inside the room, kweke! Kweke’, na fat be this, Ufousky you won kill urself, anty good evening oo. As I take greet Ufousky girlfriend wey fat like cow, all of them con dey laugh. Me and Ufousky con enter him workshop, one place wey he dey do him computer things for him house. I upload everything wey dey do me give am. “I don hear, wetin you dey plan to do” Ufousky dey yarn. I just want you update me, the location of the last call wey I make with this phone,this wallet check the identity of the person and every infomate wey you fit get about COLD KNIGHTS.

Na so ee knack the computer me just dey chill with one bottle of origin, na so he give me every informate wey I need to know. The person wey get the wallet information wey he tell me no dey relevant at all, he no get link to COLD KNIGHTS. “Hmmmm this ‘COLD KNIGHTS’ hard me to crack but I done run am oo, them be dirty killers wey dey pia people for their selfish reason and them never even spread at all, na new gang” Ufousky dey yarn. Ok I dey feel you, abeg tell me more. “Mr. Awotunde be their oga and Fumnanya be their Squadrat Queen *second in command*, but them get strong weak point” Ufousky dey yarn. Tell me their weak point *na so I draw my chair near am, he con give me better strategy wey I go use take treat their f*ck up.

Me con give am the key of Toyota Civic wey I pack outside, sake of say, I no know Whether I go survive the mission. The things wey done do me, my daddy wey dem shoot and my yoruba love wey dem kidnap, I know say my odd to survive fit be 1.01 like Real Madrid vs Genova. Me ready to die for Seyi, so dat we country go mark my name as Naija Romeo.

My next waka na Irumole place, as I fall in enter, he recognize my voice as he open. Me yarn everything wey dey sup with me. “Guy, this no be one man fight oo, you need to report give police” Andrew dey yarn. Abeg no worry yourself, my head strong like cement wey soak water, for this matter. “I get one of my guy wey fit help you with tools” Andrew dey yarn. Na so we enter motor take move go 22 AllNaijaEntertainment street, one local setting be the place. The person wey we go meet na Pizzaro and Solace, as I reach there my mouth drop water, see guns wey reach to fight world war. Na so me take everything wey I need join one bullet proof vest. I still con call Ufousky wether any changes dey. “No changes, but I go like make you quick reach there oo” Ufousky dey yarn. You do well as I take cut call. Na so Pizzaro con say he get better power bike for me and say anything wey happen he dey my back.
**********

I just dey cruze the power bike with better speed, as if na those android bike games I dey play, if you be dey motor and I drive pass you, hmmm! Na only sound you go hear. I con drive enter one lonely part, I con sight the location wey Ufousky tell me, na so I take pack the bike for bush, con trek waka reach there. My mind dey beat but I no dey fear at all, as I reach the gate, I waka go the side of the compound, con jump the fence. As I land ………*drum roles* ghen ghen ghen ghen ghen ghen eh shin shin shin carry pomo….
To Be Continued…. . . .


Get More Stories Like This On: Facebook: @AllNaijaEntertainment, Twitter: @AllNaijaEntertainment
Click to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Black and White French Bulldog puppies Frenchie Joy
Lifestyle1 day ago

Black and White French Bulldog puppies Frenchie Joy

3 Serious Reasons to Keep Your Teenager Away From Social Media
Lifestyle2 weeks ago

3 Serious Reasons to Keep Your Teenager Away From Social Media

Boxing vs MMA What Makes Them So Different
Sports4 weeks ago

Boxing vs MMA: What Makes Them So Different

Roisea: Most Advanced Crypto Trading Platform for Bitcoin
Technology4 weeks ago

NFTs and Intellectual Property Rights: Shaping Creative Ownership

The Birth of a Rugby Nation South Africas Love Affair with the Sport
Sports5 months ago

The Birth of a Rugby Nation: South Africa’s Love Affair with the Sport

A Beginner's Guide to Radicle (RAD): The Future of Peer-to-Peer Development
Technology6 months ago

A Beginner’s Guide to Radicle (RAD): The Future of Peer-to-Peer Development

Analysis of Nigeria's Renewable Energy Sector: Opportunities and Challenges
Technology7 months ago

Analysis of Nigeria’s Renewable Energy Sector: Opportunities and Challenges

Casino Gaming Poker
Sports7 months ago

What Are The Various Types Of Online Slots?

Luka Modric celebrates after scoring Real Madrid's second goal against Celta Vigo.
Sports8 months ago

Luka Modric set to join Ronaldo in Saudi Arabia’s Al Nassr

WHO World Health Organization
Health8 months ago

WHO debunks claims that tuberculosis is caused by witchcraft, poison

Atiku Abubakar
News8 months ago

2023 Election: Why DSS must arrest Fani-Kayode – Atiku

PDP Logo Umbrella
News8 months ago

PDP suspends National Chairman

The Pastor Daughter Story by Miriam Edem _ ANE Story
ANE Stories8 months ago

[STORY] THE PASTOR’S DAUGHTER (Final Episode 13)

The Pastor Daughter Story by Miriam Edem _ ANE Story
ANE Stories9 months ago

[STORY] THE PASTOR’S DAUGHTER (Episode 12)

The Pastor Daughter Story by Miriam Edem _ ANE Story
ANE Stories9 months ago

[STORY] THE PASTOR’S DAUGHTER (Episode 11)

The Pastor Daughter Story by Miriam Edem _ ANE Story
ANE Stories9 months ago

[STORY] THE PASTOR’S DAUGHTER (Episode 10)

The Pastor Daughter Story by Miriam Edem _ ANE Story
ANE Stories9 months ago

[STORY] THE PASTOR’S DAUGHTER (Episode 09)

The Pastor Daughter Story by Miriam Edem _ ANE Story
ANE Stories9 months ago

[STORY] THE PASTOR’S DAUGHTER (Episode 08)

The Pastor Daughter Story by Miriam Edem _ ANE Story
ANE Stories9 months ago

[STORY] THE PASTOR’S DAUGHTER (Episode 07)

The Pastor Daughter Story by Miriam Edem _ ANE Story
ANE Stories9 months ago

[STORY] THE PASTOR’S DAUGHTER (Episode 06)

The Pastor Daughter Story by Miriam Edem _ ANE Story
ANE Stories9 months ago

[STORY] THE PASTOR’S DAUGHTER (Episode 05)

The Pastor Daughter Story by Miriam Edem _ ANE Story
ANE Stories9 months ago

[STORY] THE PASTOR’S DAUGHTER (Episode 04)

The Pastor Daughter Story by Miriam Edem _ ANE Story
ANE Stories9 months ago

[STORY] THE PASTOR’S DAUGHTER (Episode 03)

The Pastor Daughter Story by Miriam Edem _ ANE Story
ANE Stories9 months ago

[STORY] THE PASTOR’S DAUGHTER (Episode 02)

The Pastor Daughter Story by Miriam Edem _ ANE Story
ANE Stories9 months ago

[STORY] THE PASTOR’S DAUGHTER (Episode 01)

The Pastor Daughter Story by Miriam Edem _ ANE Story
ANE Stories9 months ago

[STORY] THE PASTOR’S DAUGHTER (Complete Episodes)

Papa Loves His Girls by Opeyemi Ojerinde Akintunde_ANE Stories
ANE Stories9 months ago

[STORY] PAPA LOVES HIS GIRLS (Episode 16)

Papa Loves His Girls by Opeyemi Ojerinde Akintunde_ANE Stories
ANE Stories9 months ago

[STORY] PAPA LOVES HIS GIRLS (Episode 15)

Papa Loves His Girls by Opeyemi Ojerinde Akintunde_ANE Stories
ANE Stories9 months ago

[STORY] PAPA LOVES HIS GIRLS (Episode 14)

Papa Loves His Girls by Opeyemi Ojerinde Akintunde_ANE Stories
ANE Stories9 months ago

[STORY] PAPA LOVES HIS GIRLS (Episode 13)

Papa Loves His Girls by Opeyemi Ojerinde Akintunde_ANE Stories
ANE Stories9 months ago

[STORY] PAPA LOVES HIS GIRLS (Episode 12)

Papa Loves His Girls by Opeyemi Ojerinde Akintunde_ANE Stories
ANE Stories9 months ago

[STORY] PAPA LOVES HIS GIRLS (Episode 11)

Papa Loves His Girls by Opeyemi Ojerinde Akintunde_ANE Stories
ANE Stories9 months ago

[STORY] PAPA LOVES HIS GIRLS (Episode 10)

Papa Loves His Girls by Opeyemi Ojerinde Akintunde_ANE Stories
ANE Stories9 months ago

[STORY] PAPA LOVES HIS GIRLS (Episode 09)

Papa Loves His Girls by Opeyemi Ojerinde Akintunde_ANE Stories
ANE Stories9 months ago

[STORY] PAPA LOVES HIS GIRLS (Episode 08)

Papa Loves His Girls by Opeyemi Ojerinde Akintunde_ANE Stories
ANE Stories9 months ago

[STORY] PAPA LOVES HIS GIRLS (Episode 07)

Papa Loves His Girls by Opeyemi Ojerinde Akintunde_ANE Stories
ANE Stories9 months ago

[STORY] PAPA LOVES HIS GIRLS (Episode 06)

Papa Loves His Girls by Opeyemi Ojerinde Akintunde_ANE Stories
ANE Stories9 months ago

[STORY] PAPA LOVES HIS GIRLS (Episode 05)

Papa Loves His Girls by Opeyemi Ojerinde Akintunde_ANE Stories
ANE Stories9 months ago

[STORY] PAPA LOVES HIS GIRLS (Episode 04)

Papa Loves His Girls by Opeyemi Ojerinde Akintunde_ANE Stories
ANE Stories9 months ago

[STORY] PAPA LOVES HIS GIRLS (Episode 03)

ANE Billboard Hots