Connect with us
X
Categories:

ANE Stories

[STORY] ADVENTURES OF BIG T (Episode 05)

Published

on

Share this post:

ADVENTURES OF BIG T

Episode 05.
As I open one eyes take survey were I dey, I con notice say na hospital I dey but any way I thank God say I survive yesterday or else nobody go fit talk the story of Big T as ee take happen. The ward wey I dey, plenty face wey I recognize dey dere like few of my compound people, Irumole and the won wey surprise me na Fumnanya. Later some of them discharge wey I don manage stand up. Na eem Irumole update me wetin happen, say dem rush me come the hospital early in the morning, say na now I just dey wake up.

Fumnanya just sit down near me after she go call doctor con do check up for me. “Well young man you are deemed free to be discharged, due to you were unconscious and also sustained little bruise on your leg, and this are your prescribed drugs for you” Doctor Chinwe dey yarn. Na so Irumole con pay the bill for the hospital and still drive me and Fumnanya go my place. Na so for motor I just drop all the things wey happen to me to them.

I con call my Yoruba love so I fit explain everything wey happen to me for phone, she no too para for me. When I reach compound, the sorry wey dem dey rain for my body pass the won wey them tell Brazilian players after Germany beat them 8:1 for 2014 world cup. When me open door, Irumole con say him dey comot, dat one no be problem and say he do well for me.

I dey lie down wen person knock my door, na who dey dere “it’s me Fumnanya, can I come in” Fumnanya dey yarn. Yes oo, the door dey open. “I brought you yam and egg vegetable sauce with fried plantain” Fumnanya dey yarn. Hmmmmm you sabi the matter and you do well for me but I no feel like to eat. “You opt not to take your drugs without meal, don’t worry I would eat with you” Fumnanya dey yarn. Ok bring bottle water from fridge, na so we chop finish, no word come out from our mouth except thank you and your welcome.

Me con dey look her like DSTV wey dey load, whether words go come out as a sharp guy I need to break the silence. …After many beating around the bush, I con tell her say the way I love her be like assignment wey I copy, wey I no fit explain. She just dey blush, wen I put hand for her neck, the next thing wey I dey my mind na to kiss her na eem remain, before I say Jack not even Robinson, our mouth done jam each other. We just dey like dat for one minute, before my hand con dey explore her body. Me con help her pull the gown wey she wear, her body ignite my head like say na two rock jam each other. Na so I put mouth for her br*ast, suck am one after the other.

She con move body go up, as I take pull her p*nt comot, her p*ssy be like fresh palm wine wey I need to tap. I dey suck her p*ssy join with my finger wey dey brush inside, her body dey vibrate like say na nokia 3310, me no gree stop until her engine knock. Na dat tym my d*ck aka ‘Spartacus kill dem all’ ready to enter arena, as I dey pump her, she just dey scream ‘ovrigado’ say make I no stop. As I wan cum she just kneel down, collect everytin for mouth. She just cuddle for my body, as we dey yarn tins about life before she con say she need to go house before her uncle go dey find.
The night still be like baby, so I need to chop meat, na so I waka go aboki wey dey we area. As I reach there my phone con dey ring, na Ifetola Gold wey we dey work together for work call me, he tell me say oga won see me first thing in the morning. Aboki give me suya 500 naira and put pepper well oo. ‘Na eem be dis’ Aboki dey yarn. Say you get POS. “Kia me no know dat one” Aboki dey yarn. Do make you dey support cash less policy oo, na ur money be this. As I match enter my compound, after I done greet my goons dem like wrestler wey won enter ring go fight, na so NEPA bring light and I con dey play music Sean Tizzle album ‘The Journey’…

RECOMMENDED  Senate Moves To Approve E-Voting For Future Polls

I just notice some kind of noise wey no normal, I be won lock up but my mind no gree settle down. Na so I put ear for window side, I con dey hear men voice as dem dey whisper, see trouble oo, men done con do breaking and entry for we compound and me no get anything to drop. As I dey gather all the money and better things to submit wen my turn reach, na so I hear wen dem burst one door con ask “ni bo ni iyara Big T wa *where Big T room dey*” One of the Men dey yarn. I just know say ee don red for me and I need to do something before something do me. Na so I carry my bed up, collect my cutlass wey dey under there, the cutlass done rust but na the perfect tool for the job. As I rest body near my door, na so one of them use leg burst the door. I no even let am waste time, as the light self dey on, na eem I hold the cutlass like gladiator wey dey arena. I con use the cutlass give am tribal mark from face reach him hand, na so the gun fall enter one conner.

I just off light, con give am finishing as I take pick him gun. I just use sense come out of my room, con squat waka go front small, wen I con jam one of those men. For dat same position, na eem I take pop bullet for him body, like say na champaign, for my mind I be like Bruce Willis, na so the man shoot me for chest. Time to die never reach oo because ee get many girls wey I never pansh, runs girl wey I never bleep, motor wey I never drive… I con manage stand up from where I dey, na so three men stand for my front point me gun. ee no even tey wen I remember their faces, say na those armed robbers wey I jam for Mama Gbenga store. “So na you be the Big T, oya take this one” one of the men dey yarn. Na so dem start to dey shoot me like thief wey dem dey kill for firing squad. Chia there is God oooo na so I take die…
To Be Continued….. . . .


Get More Stories Like This On: Facebook: @AllNaijaEntertainment, Twitter: @AllNaijaEntertainment
Click to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Lotus Car UK
Automobile2 days ago

UK Brand Lotus Lowers Production Targets Due To Import Tariffs

Electric G-Wagon
Automobile2 days ago

Electric G-Wagon Launches In UK With A Price Tag Of Over £180,000

Olumide Akpata
News2 days ago

Edo guber: I answer to no godfather only Edo people – Olumide Akpata declares

Why Victor Osimhen of Napoli made fun of Verona supporters with a "funny" celebration
Sports2 days ago

Chelsea: Al Ahli agree €80m fee for Osimhen, player to sign £646,000-a-week deal

Simon Ekpa
News4 days ago

Simon Ekpa fire back at Nigeria govt over extradition him from Finland

Atiku Abubakar
Education4 days ago

Under 18s limit for university, WAEC, NECO policy – Atiku react

Education4 days ago

WAEC, NECO will no longer allow under 18 – Nigerian Govt

Godwin Obaseki
News4 days ago

Group tell Obaseki to beg Oba of Benin for forgiveness

Lagos Red Line Train
Automobile4 days ago

Lagos Red Line To Begin Free Operation on Wednesday

PDP logo
News5 days ago

LG Election: Benue PDP Release Guidelines

WHO World Health Organization
Health5 days ago

WHO Unveil Budget For Monkey Pox

GDP
Business5 days ago

Nigeria’s GDP grew by 3.19% in Q2 2024 amid hardship

NYSC Service Corp Members
Education5 days ago

NYSC launches redeployment option for married female corps members

Black Market
News5 days ago

Fuel Scarcity: FRSC sends warning motorists against travelling with petrol in jerrycans

News5 days ago

Imo APC ward chairman arrested for allegedly selling FG’s palliative

Farm land
News5 days ago

Farmers lament in Adamawa as thieves plunder farms, steal crops

Chinese EVs
Automobile5 days ago

Market: Chinese EVs Are Thriving In Latin American Countries

VW Golf R year 20 Edition
Automobile5 days ago

Huge Fine Plies European Car Manufacturers

Electric Vehicle Charging
Automobile7 days ago

South Korea Bans Fully Charged Electric Vehicles Entering Underground Garages

Non-Tesla vehicles with CCS compatible models include the BMW i3, Kia e-Niro, and Jaguar I-Pace
Automobile7 days ago

Tesla Recalls Over 9,000 Cars In The US To Avoid Parts Falling Off the Roof

Volkswagen
Automobile7 days ago

Volkswagen Lowers Battery Production Targets

Ford Cancels Its Three-Row Electric SUV Focuses On Hybrids
Automobile1 week ago

Market Study: Electric Cars Are Too Expensive

Ford Cancels Its Three-Row Electric SUV Focuses On Hybrids
Automobile1 week ago

China Considers Import Tariffs On Foreign Vehicles

Everything To Know About Nigeria New Presidential Jet, Previous Users, Age & Cost
Automobile1 week ago

Everything To Know About Nigeria’s New Presidential Jet, Previous Users, Age & Cost

BMW Becomes Europe Most Popular EV Brand Overtakes Tesla
Automobile1 week ago

BMW Becomes Europe’s Most Popular EV Brand Overtakes Tesla

Ford Cancels Its Three-Row Electric SUV Focuses On Hybrids
Automobile1 week ago

Ford Cancels Its Three-Row Electric SUV Focuses On Hybrids

Benefits of Partnering with a Managed Security Service Provider
Technology3 months ago

Benefits of Partnering with a Managed Security Service Provider

Diya Cant Have Enough
Music4 months ago

[Music] Diya – “Can’t Have Enough” Feat G-Wills

Email Newsletter Marketing Online Website
Technology4 months ago

The Vital Role of Email Fraud Detection Software

Roisea: Most Advanced Crypto Trading Platform for Bitcoin
Business5 months ago

The Role of Regulation in Crypto Investment: Navigating Legal Frameworks

Volatility in Commodities and How to Deal with It
Business5 months ago

Volatility in Commodities and How to Deal with It

Expanding Living Space
Lifestyle7 months ago

Expanding Living Space: Prefabricated Workshop Building Kits for Extra Rooms

BeBe Winans
Lyrics7 months ago

BeBe Winans – It All Comes Down to Love [Lyrics]

BeBe Winans
Music7 months ago

[Music] BeBe Winans – It All Comes Down to Love

The Countdown Begins to the Tournament That Has It All
ANE Football Analytical8 months ago

AFCON 2023: A Sporting Spectacle Set to Captivate the World

Litecoin: What Makes It The Crypto Winner?
Technology9 months ago

Runny Inflation Can Drive Cryptocurrency Adoption

Black and White French Bulldog puppies Frenchie Joy
Lifestyle9 months ago

Black and White French Bulldog puppies Frenchie Joy

3 Serious Reasons to Keep Your Teenager Away From Social Media
Lifestyle9 months ago

3 Serious Reasons to Keep Your Teenager Away From Social Media

Boxing vs MMA What Makes Them So Different
Sports10 months ago

Boxing vs MMA: What Makes Them So Different

Roisea: Most Advanced Crypto Trading Platform for Bitcoin
Technology10 months ago

NFTs and Intellectual Property Rights: Shaping Creative Ownership

VW Golf R year 20 Edition
Automobile5 days ago

Huge Fine Plies European Car Manufacturers

Chinese EVs
Automobile5 days ago

Market: Chinese EVs Are Thriving In Latin American Countries

Non-Tesla vehicles with CCS compatible models include the BMW i3, Kia e-Niro, and Jaguar I-Pace
Automobile7 days ago

Tesla Recalls Over 9,000 Cars In The US To Avoid Parts Falling Off the Roof

Electric Vehicle Charging
Automobile7 days ago

South Korea Bans Fully Charged Electric Vehicles Entering Underground Garages

Farm land
News5 days ago

Farmers lament in Adamawa as thieves plunder farms, steal crops

Black Market
News5 days ago

Fuel Scarcity: FRSC sends warning motorists against travelling with petrol in jerrycans

NYSC Service Corp Members
Education5 days ago

NYSC launches redeployment option for married female corps members

Volkswagen
Automobile7 days ago

Volkswagen Lowers Battery Production Targets

GDP
Business5 days ago

Nigeria’s GDP grew by 3.19% in Q2 2024 amid hardship

News5 days ago

Imo APC ward chairman arrested for allegedly selling FG’s palliative

WHO World Health Organization
Health5 days ago

WHO Unveil Budget For Monkey Pox

PDP logo
News5 days ago

LG Election: Benue PDP Release Guidelines

Lagos Red Line Train
Automobile4 days ago

Lagos Red Line To Begin Free Operation on Wednesday

Education4 days ago

WAEC, NECO will no longer allow under 18 – Nigerian Govt

Why Victor Osimhen of Napoli made fun of Verona supporters with a "funny" celebration
Sports2 days ago

Chelsea: Al Ahli agree €80m fee for Osimhen, player to sign £646,000-a-week deal

Olumide Akpata
News2 days ago

Edo guber: I answer to no godfather only Edo people – Olumide Akpata declares

Electric G-Wagon
Automobile2 days ago

Electric G-Wagon Launches In UK With A Price Tag Of Over £180,000

Godwin Obaseki
News4 days ago

Group tell Obaseki to beg Oba of Benin for forgiveness

Atiku Abubakar
Education4 days ago

Under 18s limit for university, WAEC, NECO policy – Atiku react

Simon Ekpa
News4 days ago

Simon Ekpa fire back at Nigeria govt over extradition him from Finland

Lotus Car UK
Automobile2 days ago

UK Brand Lotus Lowers Production Targets Due To Import Tariffs

ANE Billboard Hots