Connect with us
X
Categories:

ANE Stories

[STORY] ADVENTURES OF BIG T (Episode 01)

Published

on

Share this post:

ADVENTURES OF BIG T

Episode 01.
Mama Chika abeg answer me before hungry subsidize my belle for here, Big T na wetin you wan chop, na small food I wan eat, oyibo dey call am appetizer, give me one plate of semovita with vegetable soup joined by pomo wey soak stew with two strong meat and fish, make one bottle of origin follow am based on step down parol with cold pure water. “Big T this ur order no be here oo say na you wan break the fasting wey Jesus do for bible, na the food be this” Mama Chika dey yarn. Mama Chika dis your food sweet ooo, hmmm you suppose to dey cook for oga presido abeg show face, see dat fine anty wey dey dat conner no collect money from her I go pay am oo, “I don hear oo” Mama Chika yarn back. Na em I dey press phone as I chop finish dey use style wait make the anty stroll go outside so I fit relate wit am, mama chika con collect your money oo.

“Bross I really appreciate you paying for my meal, am grateful” fine anty dey yarn. Oh baby dat one na small tin oo, hope say you enjoy the food. “Yes I did” fine anty dey yarn. My name na Timothy but my people dey hala me BIg T. Ok am Fumnanya by name. No vex oo I go like see dis ur fine face again oh abi yu dey stay we area. “Not at all I came to see someone, where I reside is not far from here” Fumnanya dey yarn. Ok na say you fit sample me your control number so I go hala you anytime. “Well I don’t give my contact to strangers but here it is 07064*****” Fumnanya dey yarn. Ok na me just beep you now, I go call you later for night and make you flex well oo.
Na so tym waka pass like rat wey enter hole, I wan go watch Chelsea match against Manchester United for we arena wey dey my area.

Make I yarn you who I even be self, me na Big T as the name sound na so I be, I dey work for one printing press. I dey lodge for one room wey make brain oo, I never get motor but I dey play nairabet and baba ijebu so I fit hammer over night and ee get two things wey I no too like and na woman and food. As I put leg inside the arena na so people dey hail me oo like say na me won play the match, I be chelsea fan de argument won cos fight as yoruba people dey do wetin dem sabi pass which na to shout, my body don drip water tire because of the spit wey dem dey rain for there. At last I no fit happy wen chelsea win 1:0, that Diego Coasta na confirm striker and the assist wey

Hazard do go join high through out the season.

As I dey enter my room na em my dey phone con dey ring, na who con be dis one again. Chia na my yoruba love be dis oo Seyi, she never repent from flashing. OmO yoruba hw you dey naw, you just sideline me oo. “Oko mi ma bi nu *my husband no vex*” Seyi dey yarn. So wetin dey for me now, when I go see you again. “Olowo ori mi ma wa si odo re lola ti month ba ti de eko *my husband I go come your place wen I enter lagos tomorrow*” Seyi dey yarn.
Na so we talk finish NEPA con sample us light wen I go bath, I dey play 2 Kings album wey Phyno and Olamide sing. Por! Por! Por! Na who be dat wey won break my door oo. Big T na me Silas, landlord say make I call you oo. I don hear make I wear cloth. Dis fine anty self I never call am. Hello how you dey. “Am fine” Fumnanya dey yarn… We relate well for phone de babe don dey put head down for me. Por! Por! Por! Oga landlord na me be dis oo. “Am coming” na woman voice I hear, oga landlord don dey carry over nite abi. Hmmmmmmm my body freeze wen I see who open the door.
To Be Continued…… . . .


Get More Stories Like This On: Facebook: @AllNaijaEntertainment, Twitter: @AllNaijaEntertainment
Click to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Diya Can't Have Enough G-Wills
Music3 days ago

[Music] Diya – “Can’t Have Enough” Feat G-Wills

Email Newsletter Marketing Online Website
Technology1 week ago

The Vital Role of Email Fraud Detection Software

Roisea: Most Advanced Crypto Trading Platform for Bitcoin
Business3 weeks ago

The Role of Regulation in Crypto Investment: Navigating Legal Frameworks

Volatility in Commodities and How to Deal with It
Business1 month ago

Volatility in Commodities and How to Deal with It

Expanding Living Space
Lifestyle3 months ago

Expanding Living Space: Prefabricated Workshop Building Kits for Extra Rooms

BeBe Winans
Lyrics4 months ago

BeBe Winans – It All Comes Down to Love [Lyrics]

BeBe Winans
Music4 months ago

[Music] BeBe Winans – It All Comes Down to Love

The Countdown Begins to the Tournament That Has It All
ANE Football Analytical4 months ago

AFCON 2023: A Sporting Spectacle Set to Captivate the World

Litecoin: What Makes It The Crypto Winner?
Technology5 months ago

Runny Inflation Can Drive Cryptocurrency Adoption

Black and White French Bulldog puppies Frenchie Joy
Lifestyle5 months ago

Black and White French Bulldog puppies Frenchie Joy

3 Serious Reasons to Keep Your Teenager Away From Social Media
Lifestyle5 months ago

3 Serious Reasons to Keep Your Teenager Away From Social Media

Boxing vs MMA What Makes Them So Different
Sports6 months ago

Boxing vs MMA: What Makes Them So Different

Roisea: Most Advanced Crypto Trading Platform for Bitcoin
Technology6 months ago

NFTs and Intellectual Property Rights: Shaping Creative Ownership

The Birth of a Rugby Nation South Africas Love Affair with the Sport
Sports10 months ago

The Birth of a Rugby Nation: South Africa’s Love Affair with the Sport

A Beginner's Guide to Radicle (RAD): The Future of Peer-to-Peer Development
Technology11 months ago

A Beginner’s Guide to Radicle (RAD): The Future of Peer-to-Peer Development

Analysis of Nigeria's Renewable Energy Sector: Opportunities and Challenges
Technology12 months ago

Analysis of Nigeria’s Renewable Energy Sector: Opportunities and Challenges

Casino Gaming Poker
Sports1 year ago

What Are The Various Types Of Online Slots?

Luka Modric celebrates after scoring Real Madrid's second goal against Celta Vigo.
Sports1 year ago

Luka Modric set to join Ronaldo in Saudi Arabia’s Al Nassr

WHO World Health Organization
Health1 year ago

WHO debunks claims that tuberculosis is caused by witchcraft, poison

Atiku Abubakar
News1 year ago

2023 Election: Why DSS must arrest Fani-Kayode – Atiku

PDP Logo Umbrella
News1 year ago

PDP suspends National Chairman

The Pastor Daughter Story by Miriam Edem _ ANE Story
ANE Stories1 year ago

[STORY] THE PASTOR’S DAUGHTER (Final Episode 13)

The Pastor Daughter Story by Miriam Edem _ ANE Story
ANE Stories1 year ago

[STORY] THE PASTOR’S DAUGHTER (Episode 12)

The Pastor Daughter Story by Miriam Edem _ ANE Story
ANE Stories1 year ago

[STORY] THE PASTOR’S DAUGHTER (Episode 11)

The Pastor Daughter Story by Miriam Edem _ ANE Story
ANE Stories1 year ago

[STORY] THE PASTOR’S DAUGHTER (Episode 10)

The Pastor Daughter Story by Miriam Edem _ ANE Story
ANE Stories1 year ago

[STORY] THE PASTOR’S DAUGHTER (Episode 09)

The Pastor Daughter Story by Miriam Edem _ ANE Story
ANE Stories1 year ago

[STORY] THE PASTOR’S DAUGHTER (Episode 08)

The Pastor Daughter Story by Miriam Edem _ ANE Story
ANE Stories1 year ago

[STORY] THE PASTOR’S DAUGHTER (Episode 07)

The Pastor Daughter Story by Miriam Edem _ ANE Story
ANE Stories1 year ago

[STORY] THE PASTOR’S DAUGHTER (Episode 06)

The Pastor Daughter Story by Miriam Edem _ ANE Story
ANE Stories1 year ago

[STORY] THE PASTOR’S DAUGHTER (Episode 05)

The Pastor Daughter Story by Miriam Edem _ ANE Story
ANE Stories1 year ago

[STORY] THE PASTOR’S DAUGHTER (Episode 04)

The Pastor Daughter Story by Miriam Edem _ ANE Story
ANE Stories1 year ago

[STORY] THE PASTOR’S DAUGHTER (Episode 03)

The Pastor Daughter Story by Miriam Edem _ ANE Story
ANE Stories1 year ago

[STORY] THE PASTOR’S DAUGHTER (Episode 02)

The Pastor Daughter Story by Miriam Edem _ ANE Story
ANE Stories1 year ago

[STORY] THE PASTOR’S DAUGHTER (Episode 01)

The Pastor Daughter Story by Miriam Edem _ ANE Story
ANE Stories1 year ago

[STORY] THE PASTOR’S DAUGHTER (Complete Episodes)

Papa Loves His Girls by Opeyemi Ojerinde Akintunde_ANE Stories
ANE Stories1 year ago

[STORY] PAPA LOVES HIS GIRLS (Episode 16)

Papa Loves His Girls by Opeyemi Ojerinde Akintunde_ANE Stories
ANE Stories1 year ago

[STORY] PAPA LOVES HIS GIRLS (Episode 15)

Papa Loves His Girls by Opeyemi Ojerinde Akintunde_ANE Stories
ANE Stories1 year ago

[STORY] PAPA LOVES HIS GIRLS (Episode 14)

Papa Loves His Girls by Opeyemi Ojerinde Akintunde_ANE Stories
ANE Stories1 year ago

[STORY] PAPA LOVES HIS GIRLS (Episode 13)

Papa Loves His Girls by Opeyemi Ojerinde Akintunde_ANE Stories
ANE Stories1 year ago

[STORY] PAPA LOVES HIS GIRLS (Episode 12)

ANE Billboard Hots